Credits
PERFORMING ARTISTS
Wilson Osemudiamen Okonufua
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Wilson Osemudiamen Okonufua
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mikaba Beatz
Producer
Lyrics
Everybody make way
Life odi egwu
But baba God don dey make way (don dey make way)
Back then for Mende
Nor be small thing o
Nor be small thing o
Nor be s'ere
I say nor be s'ere
But now them dey hustle, to dey o, for front o
Dem say dem wan see Willicoco (coco, coco)
Say I dey hot, nor be joke o
Dem say I dey hot nor be joke o
Say my gbedu dey give dem the life o
Say my gbedu dey give dem the life o o o (oh oh oh)
Ololo ololo oh
Ololo ololo oh
Ololo ololo oh
Ololo ololo oh oh oh
Ololo ololo
Ololo ololo oh
Ololo ololo ololo
I be dat kain man
Stereo killer
Mr. make you sweat
Wetin I carry won gbe
Won gbe
Won gbe
Won gbe
I be dat kain man
Stereo killer
Mr. make you sweat
Wetin I carry won gbe
Won gbe
Won gbe
Won gbe
Say she ain't ready for the touch down
Baby girl make we peace talk
Na you dey give me more
Me wey dey my dey
Willi tun ti dey o
Mo ti tun gbede
Owo l'o le se o
K'afi owo s'ere o
Tell me something wey I no fit do
Willi tun ti dey o
Mo ti tun gbede
Owo l'o le se o
K'a f'owo s'ere o (K'a f'owo s'ere o)
Ololo ololo
Ololo ololo lo lo oh
I be dat kain man
Stereo killer
Mr. make you sweat
Wetin I carry won gbe
Won gbe
Won gbe
Won gbe
I be dat kain man
Stereo killer
Mr. make you sweat
Wetin I carry won gbe
Won gbe
Won gbe
Won gbe
Written by: Wilson Osemudiamen Okonufua