Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
6uff
6uff
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Executive Producer
Telz
Telz
Producer
Lucky Freeman
Lucky Freeman
Executive Producer
Miller Mix
Miller Mix
Mastering Engineer

Lyrics

I don show love but dem still betray me
Like Judas Iscariot
That's why I keep my heart so cold
They be moving so fishy dem be titus
Can't keep up with my energy
I dey tuama like say I be horse
Don't come playing with my Benjamins
Cos I go put your game on pause
Start press rewind
Feel the flows coming out of my lips
So divine, Alcohol in
And the kpoly super high
It's a cloud nine level
Gat my feet upon the gas on blood
Put my soul in this
Stand 10 toes
Man can't fold
Till I decompose
Don't play by the rules
Neck wrist froze
I'm so fantastic
No motherfucker wey
Fit stunt like this you know
All the time dem just be capping
Mi o bother o, ko kan mi
Won pe mi osanle o
Japa si le lo Ikate o
Mo n sise lowo nu aparte o
Blood for me eye
Make dem gbagbe o ni nu aiye o
I don show love but dem still betray me
Like Judas Iscariot
That's why I keep my heart so cold
They be moving so fishy dem be titus
Can't keep up with my energy
I dey tuama like say I be horse
Don't come playing with my Benjamins
Cos I go put your game on pause
Iron
Judas Iscariot
Iscariot
Judas Iscariot
Written by: Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out