Credits

PERFORMING ARTISTS
Seyi Vibez
Seyi Vibez
Performer
Daniel Benson "BNXN"
Daniel Benson "BNXN"
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwaloseyi Afolabi Balogun
Oluwaloseyi Afolabi Balogun
Songwriter
Daniel Benson "BNXN"
Daniel Benson "BNXN"
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Larrylanes
Larrylanes
Producer
Daniel Benson "BNXN"
Daniel Benson "BNXN"
Executive Producer
Tomide Bayarn Abifade
Tomide Bayarn Abifade
Executive Producer
Tomiwa Agbaje
Tomiwa Agbaje
Executive Producer
Blessed Akinlabi
Blessed Akinlabi
Executive Producer
Bolaji Kareem
Bolaji Kareem
Executive Producer
Synx
Synx
Mixing Engineer
Glody Glo Kasongo
Glody Glo Kasongo
Mixing Engineer
Stan Greene
Stan Greene
Mastering Engineer

Lyrics

All I really care about is my peace..
stacking my cheese.. owo mi Lon je kin demo
wetin go make me shine my teeth.. e go be money
most of my haters no get work ( dem no get work)
shorty said 'Buju sign on my tits' and I'm like 'Please'.
Me wey I just come from sermon
shoutout to Mofeez, he Dey give me trees
Mon jeun lo, olomi Mon demo
I told my Padi one day, I said imma make it some day,
I'm in the club on sundays cause I no get work on Monday
HERH, HERH HERH HERH, I'm still chasing money
HERH, HERH HERH HERH, I'm still chasing money
if your baby no like me ,na set Up because I dey give joy ..yo! Fi ijo si oo
if your bobo no like me na set up cause I Dey give you chop ke'yo .. fi ijo si oo
if your baby no like me ,na set Up cause I dey give chop keyo keyo ke fi ijo si oo
if your baby no like me ,na set Up cause I dey give chop keyo keyo ke fi ijo si oo
if your bobo no like me na set up I Dey give you chop ke'yo ke'yo ke fi ijo si oo
Monday to Sunday, my aura sexy, fine boy, melanin, gbedu we just dey drop, getting maximum wage
champion, heavyweight, moni Maserati, moni bi two dodge, I fit pull up in a rover or a Lamborghini ( sexy sexy) Congrats from Kanye, ability pass Kante, before Kin to sa n le I know say I go blow ( Happy people) strongest in my city, gangster in my city, we fear no police, 2pac California, I get babe for London, I get one for Paris, I get one for Germany, one from Philadelphia (hey baddie)
you know say i get gold, you know say I get silver, my aboki get diamond, omoge shi gege
if your baby no like me, na set Up because I dey give chop keyo keyo ke fi ijo si oo
if your baby no like me, na set Up cause I dey give chop keyo keyo ke fi ijo si oo
if your bobo no like me na set up I Dey give you chop ke'yo ke'yo ke fi ijo si oo
Written by: Daniel Benson, Oluwaloseyi Afolabi Balogun
instagramSharePathic_arrow_out