album cover
FAR AWAY
36
Music
FAR AWAY was released on March 27, 2025 by Azuri as a part of the album FAR AWAY - Single
album cover
Release DateMarch 27, 2025
LabelAzuri
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Alté
Alté
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jedidiah Jorge
Jedidiah Jorge
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Timty Khuz
Timty Khuz
Producer

Lyrics

Ko kan aye
Na Wetin I dey face
Na as I dey run my race
Low key low key
I no wan shalaye
As I dey jaiye with jays make nobody koba me
Omo ase
E wo bo shen gawu
E wo bo shen demo
Dem hate on me
All because I say
I no wan gum body
Me sef I be somebody
Far away
Bad energy far away from me
Dey your dey make i dey my dey
Go away
Bad energy far away from me
Dey your dey make I dey my dey
Far away
Bad energy far away from me
Dey your dey make i dey my dey
Go away
Bad energy far away from me
Dey your dey make I dey my dey
Say e don tey
Since yahooze
Since way back
We’ve been active since way back
It don’t matter where you start
Only thing is where you go
So anywhere the music takes me
I go follow Dj moe
Jaiye foreign ka tun jijo poco
Hippy yayo Ibadan say boko
We steady balling
like we win the lotto
Hippy yayo Ibadan say boko
Far away
Bad energy far away from me
Dey your dey make i dey my dey
Go away
Bad energy far away from me
Dey your dey make I dey my dey
Far away
Bad energy far away from me
Dey your dey make i dey my dey
Go away
Bad energy far away from me
Dey your dey make I dey my dey
Written by: Jedidiah Jorge
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...