Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Dorgu Ebipere Adriel
Dorgu Ebipere Adriel
Songwriter

Lyrics

I Hold that shawty on the waist line
When I'm on the microphone
I no dey waste time
Lil mama call me on my face time
Anytime we link
She know that be a great time
Bright
Bright light
Sunshine
Dem go dae blind
Grind hard Long time
To make it right
Come rain come shine
E no be chaise
So Don't play don't try
So tell me Wetin I do
I chop revising over you
I don device something new
Say this type of gbedu Na him
Dey burst person cruise
This no be nothing new
Many don try only few
No fit turn whine into juice
Young **** tell who you wan come dey fool
Ah ahh ahn ah ah ha
Ah ahn ah ahh ah ha ha
Ahh ah ahn ah ha ha
Ah ahh ahn ah ah ha
Ah ahn ah ahh ah ha ha
Ahh ah ahn ah ha ha
Too many people wey I know
Wey dey pretend
I get so many Kele's
When dey pull up for my ends
Nobody outchere ever ever
Go fit understand
One day I go dey roll
The money for the rubber band
Put am for my hand
Nobody here to comprehend
Dem no see the plan
So I said
So tell me Wetin I do
I chop revising over you
I don device something new
Say this type of gbedu Na him
Dey burst person cruise
This no be nothing new
Many don try only few
No fit turn whine into juice
Young ****
Tell who you wan come dey fool
Ah ahh ahn ah ah ha
Ah ahn ah ahh ah ha ha
Ahh ah ahn ah ha ha
Ah
Ahh ahn ah ah ha
Ah ahn ah ahh ah ha ha
Ahh ah ahn ah ha ha
Written by: Dorgu Ebipere Adriel
instagramSharePathic_arrow_out