album cover
Action
16
Music
Action was released on May 14, 2025 by Kwality Musik as a part of the album Action - Single
album cover
Release DateMay 14, 2025
LabelKwality Musik
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM67

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kola Williams
Kola Williams
Performer
Mastarpiece
Mastarpiece
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
Kolawole Dawodu
Kolawole Dawodu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mastarpiece
Mastarpiece
Producer

Lyrics

They thought I was playing men
Hmm
I don’t know about you but I’m handsome
Fine girls wanna hold me for ransome
We dey fuck up the game with the handcuffs
See these **** , make dem pull their pants up
Issa Stick up so make you put your hands up
Put your money on me you can bank on
Kola williams say nah me wey dem dey ask for
You don know we dey Give dem all the action
Mix up the juice and ice yeh
Fuck up the booth and mic
With the top down from the roof iss On sight yh
Anytime you see me iss on sight
Ole soro anyhow Oti wa online
Yh
O sa mo pe o ti wa online
If dem born you well make we catch you outside
Bitch niggga make we catch you outside
You don know we dey give dem all the action
What you saw last night was fraction
Of the shit I dey do when I dey perform
In the middle of the night with the mask on
Like a phantom Snapping **** at random
Got the picture but youll never see the caption
Game on lock I and I never share the password
We Dey on top but I told you that we can’t stop
What you know about being independent multi talented wasnt no ps had to trap for
The next bread , for the next cheque we dey move on relentless and the best bet nah
To press nato Sashe
We no fit complain
Yawa don gas and we no fit contain
Still dey jump bus Orile to costain
2025 wen dis shit is goun change
E dey bust my brain
No be 30 days rant
Omo dis one e be delicate yarns
2027 we already made plans
We dey japa no we no dey take chance
Dem Dey find me but my gbedu dey scarce
Dem dey fine me cuz my GBEDU Dey bang
Drop another one everybody break dance
Drop another one everybody gbe Ja
Ain’t no body fit to stop me
You Don know shit is bout to get ugly
I don’t know about you but I’m handsome
Fine girls wanna hold me for ransome
We dey fuck up the game with the handcuffs
See these **** , make dem pull their pants up
Issa Stick up so make you put your hands up
Put your money on me you can bank on
Kola williams say nah me wey dem dey ask for
You don know we dey Give dem all the action
Mix up the juice and ice yeh
Fuck up the booth and mic
With the top down from the roof iss On sight yh
Anytime you see me iss on sight
Ole soro anyhow Oti wa online
Yh
O sa mo pe o ti wa online
If dem born you well make we catch you outside
Bitch niggga make we catch you outside
Written by: Kolawole Dawodu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...