Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
OMOLAYO OLANIYI ABRAHAM
OMOLAYO OLANIYI ABRAHAM
Vocals
Adisa Moshood Adeola
Adisa Moshood Adeola
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
OMOLAYO OLANIYI ABRAHAM
OMOLAYO OLANIYI ABRAHAM
Songwriter
Adisa Moshood Adeola
Adisa Moshood Adeola
Songwriter
Philip Tope Adewale
Philip Tope Adewale
Songwriter
Ayoyinka Ibrahim
Ayoyinka Ibrahim
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jhay2unez
Jhay2unez
Producer
Ajeondmix
Ajeondmix
Mastering Engineer

Lyrics

No long cap o (yea)
No long cap o
No long cap o (unnh)
No long cap long cap rara
No long cap o (unnh)
No long cap o
No long cap o (unnh)
No long cap long cap rara
Oluwole steady put stunting
You fi dey see but **** no go put body
Abeg biko me I'm bless I'm not lucky
We only listen for this side we don't judge (ahh)
But sometimes we might judge o
E don sup e don set e don burst o
Just hennessy and ice in my cup o
Call me why all this **** too lie (oje)
They say me I no dey cool down (oseh)
Ọmọ yawa don gas mogbe
Wetin ruka give me last night tokque
Call me big fish kote
You no say life no hard ko lè
When we enter we cause gobe
Wetin ruka give me last night tokque
We no dey cap too much
(no long cap)
Gbedu dey body
(no long cap)
Many skele for here
(no long cap)
Ọmọ no dey gum body
(no long cap)
You still dey form the boss
(no long cap)
Bad guys don show for here
(no long cap)
I no fit talk too much
(no long cap)
Naso we dey do for here
(no long cap)
A ya ya yo-yo
A yo-yo ya ya
A ya ya yo-yo
A yo-yo ya ya
You no fit spoil my steezee
For this street I'm fortified
Oh baby stand at ease
Stand well no dey dull my vibes
Aje oseh
Baby whine your waist
Take all my money away
Cuz you dey burst my brain
Mikasa hakuna matata
Balling like mufasa
Bad energy no border me
**** too lie (oje)
They say me I no dey cool down (oseh)
Ọmọ yawa don gas mogbe
Wetin ruka give me last night tokque
Call me big fish kote
You no say life no hard ko lè
When we enter we cause gobe
Wetin ruka give me last night tokque
We no dey cap too much
(no long cap)
Gbedu dey body
(no long cap)
Many skele for here
(no long cap)
Ọmọ no dey gum body
(no long cap)
You still dey form the boss
(no long cap)
Bad guys don show for here
(no long cap)
I no fit talk too much
(no long cap)
Naso we dey do for here
(no long cap)
No long cap o (Aje on the mix)
No long cap o
No long cap o
No long cap long cap rara
No long cap o
No long cap o
No long cap o
No long cap long cap rara
Written by: Adisa Moshood Adeola, Ayoyinka Ibrahim, OMOLAYO OLANIYI ABRAHAM, Philip Tope Adewale
instagramSharePathic_arrow_out