album cover
Rodeo
5
Afro-Beat
Rodeo was released on March 22, 2024 by REBIRTH Music as a part of the album Last Of a Dying Breed - EP
album cover
Release DateMarch 22, 2024
LabelREBIRTH Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM181

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jody
Jody
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chukwuemeka Emmanuel Udemba
Chukwuemeka Emmanuel Udemba
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Eardrumz
Eardrumz
Producer

Lyrics

Yea yah
Bad man Jody
While you tripping on that bigi body ben-Benz
I’ll be bussin when she come ina me den den
When me pull up in da scene
Whole lotta gang gang
I dey for hood so make you pass me the shekpe
So Tell me why I no go pose I no go denge
Where you dey Dey when life dey show me pepper
So don’t be talking anyhow Oga sempe
Or dem go wose you before you finish your sentence
Girl come roll it
Ride me me like a rodeo
Got the keys and I gat the control
And nobody fit hold me o
Me badder than alla dem combined
Stand on my feet stand on my ten toes
You no fit stop wetin Oluwa don co-sign
Man na born winner all tha man dem know
Oh ooo oii
On a mission but they thinking that I’m insane
They criticize what they don’t understand
I’m just saying
It ain’t my fault
How I feel it is how I must say it
Na only God go fit judge me I’m no saint
Never stopping till dem all are screaming my name
From ojuelegba go down to costain
Say me go dey give dem gbedu wey dey burst brain
So when dem hear am dem go know say me I come stay
Roll it
Ride me me like a rodeo
Got the keys and I gats the control
And nobody fit hold me o
Me badder than alla dem combined
Stand on my feet stand on my ten toes
You no fit stop wetin Oluwa don co-sign
Man na born winner all tha man dem know
Oh ooo oii
Different tins dem go tell you on the outside
Different tins dey their mind o
You know the reason me I no go foh
Dem fit do wah dem like
Truss a Jah Jah dey my side o
Say dem dey feel am from Ajah to Osapa
And when I pull up make the ladies dem dey wonder
If you don’t see it I can’t stress it enough
Enough enough
Written by: Chukwuemeka Emmanuel Udemba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...