Lyrics
Orobo kibokibo
When the gbedu enter you go start
To Dey move body Jhoor
(Start to dey move body jhoor)
Take it easy maa ṣe pẹlu isan (yaay)
Na for club we meet
She won put me for love condition
(She wan put me for love condition)
And I hear say the matter don cast
And I no won enter one chance
Go low baby move faster
Yawe you go kumama
(Yayyy)
Na money be dey cool my mind
Na why I no Dey sleep at night
Kin gba billi kin gba ride
Na God Dey full my light (full my light)
Shey we go see now or later (later)
Joor where my paper (paper)
Cause if Casala go burst
T’oba gbe owo mi ja maa pe soldier
Shey we go see now or later
Joor where my paper
Cause if Casala go burst
T’oba gbe owo mi ja maa pe soldier
Tfem
I get different pattern
I Dey burst their brain
Medulla Oblongata
Yay
Ẹ le ri mimu laye
Camaro mi n sare
Sh’omo mi o shere
Go nowhere I’m here to stay
(Here to stay)
All my people wonba
Street won Dey see me upper
Motun gbede kebuyeri
Ole pemi ni Barry wonder
Yay Abi ogbo
Opolotipoju ni o Jen sun
Kolu ti mo mu moju koma gentle
Yay but
Mo je IRS Mo je ID.ME
Won le wa di mi
For my sanity
Won le le le won ba mi ti
And I hear say the matter don cast
And I no won enter one chance
Go low baby move faster
Yawe you go kumama
Yaay Na money be dey cool my mind
Na why I no Dey sleep at night
Kin gba billi kin gba ride
Na God Dey full my light (full light)
Shey we go see now or later (later)
Joor where my paper (paper)
Cause if Casala go burst
T’oba gbe owo mi ja maa pe soldier
Shey we go see now or later
Joor where my paper
Coz if Casala go burst
T’oba gbe owo mi ja maa pe soldier
Tfem
I get different pattern
I Dey burst brain
Medulla Oblongata
Written by: Abdullateef Toheeb Oluwafemi, EJIOFOR CHINEDU DELIGHT