Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ozee
Ozee
Other Instrument
COMPOSITION & LYRICS
Isah Ademoh
Isah Ademoh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Obodo
Obodo
Producer

Lyrics

Ah Mi Cee
ILuuuu
Every time I pull up
The street the love Dey
Burst my mendular-
Every where we go
We go pop
We Dey show them
That love formular-
Say heyio
Omo Naija we Dey rep o Rep o-
We no Dey go slow
From coast 2 coast na we
Get the code
Ohh joro ( chichichi)
Ojoro
Ahh aahh
JORO-
Ojoro
Joro
Dem wan do me do me
Ojoro
But I give them joro
Ahh ahh Ojoro
Am MI CEE
Dem try to do me shakara-
Am ahead of them like panama-
I Dey blow my trumpet parara ah
You fit Dey mental-
When you hear this instrumental-
Every thing we do na
Continental-
Na we Dey coordinate am-
No be accidental-
Dem Dey feel am vesi tuobo'
Anavomi' makowobo'
Any thing Dem like make dey talk
But them no fit do me
Joro ( wowowo)
Ojoro-
Dem no fit do me joro
Uuh wee
Ojoro
Ahh ahh
Joro
Dem wan do me do me
Ojoro
But I give them joro
Ahh Ojoro
ILuuuu
Okland boy down to Lagos Obodo give me the Beat make I put source
On this beat I feel like am a Jesus save a soul Dozatu aniki Jesus
Me never drop shit them they feel my Goosebumps ohh ahhh
Awolowo' otilor far Evi owo
Asu suzi duwe si juwe efor
Ebeba yaninor
We Don go we no dey class 4
Ororo dey my head ma fo'
ILuuuu
Every time I pull up the street
The love Dey burst my mendula
Every where we go
We go pop we Dey show them
That love formular
Say heyio
Omo Naija we Dey rep o.
We no Dey go slow
From coast 2 coast
Na we get the code
Uhh Joro
Chichichi
Ojoro
Ah ah joro
Chichichi
Ojoro
Ah ah joro
Dem wan do me do me ojoro
But I give them joro
Ah ah ojoro
Joro
Wowowo
Ojoro
Dem no fit do me joro
Uuh uh we OJORO
Ah ah joro
Dem wan do me do me ojoro
But I give them joro
Ah ah ojoro
Written by: Isah Ademoh
instagramSharePathic_arrow_out