Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
McKAY
McKAY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Korede Taiwo
Korede Taiwo
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Thasoundz
Thasoundz
Producer

Lyrics

Ever since what you don did
The day and nights are longer
I don't even remember the last time that I was damn sober
Iwo nife okan mii
Thought it was reciprocal
But everything turned upside down when you met another
And now I'm drinking,and I'm sinking
In a pool of things I've thinking
Like wat do I do wrong,what could I have done better
I thought you were my lover
And then you knack another
I guess it's bye bye to nothing go ever put us asunder
Oh my brother
Im tired of being sober
Just Dey live like Casanova
Its over for your lover baby mii
Go knack your bestie wey her Baka be like catalona
It's over for your lover baby mii
I don Dey move like zombie
How could you do this to me
This matter burst my brain so much e get as e do me
But wat gon be is gone be
Me sef go knack your bestie
I guess it's fuck love for life,me sef don turn unholy
Make I call my dealer
Bingiri me sativa
My eye don Dey clear I need something to rid this fever
Im tired of being sober
Just Dey live like Casanova
Its over for your lover baby mii
Go knack your bestie wey her Baka be like catalona
It's over for your lover baby mii
Im tired of being sober
Just Dey live like Casanova
Its over for your lover baby mii
Go knack your bestie wey her Baka be like catalona
It's over for your love baby mii
Written by: Korede Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out