Credits
PERFORMING ARTISTS
Tolu Toluhi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tolu Toluhi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TSCRPT
Producer
Tolu Toluhi
Mixing Engineer
Lyrics
[Intro]
(Say)
TSCRPT this thing mad oh
Emi alaye
[Verse 1]
My baby jọ̀ọ́-jọ̀ọ́-jọ̀ọ́
Gimme all your troubles say dem
(Oh jọ̀ọ́-jọ̀ọ́-jọ̀ọ́)
I won't waste no time
Never waste no time with you
(Time with you)
And as I show you workings
No go show you ṣege
Ewe
Lord knows I go pay my tithe for you
(I go pay my tithe)
[Verse 2]
Sisi Omalicha
You done turn man singer
I don dey call my **** say
I found my Gina
'Cause you do me high like shisha
Mmmm, better vibes and ginger
Make I no eye nothing again
Just show me this your way
[Chorus]
Gbe mi délé
Wá gbé mi debẹ
'Cause the love I go show you no get k-leg
And make you never reason anything them say there
No reason anything them say
[Verse 3]
Cause this your matter ina different story
Different chapter
Different lamba
Different pattern
Different gbẹdu una fit take knack am
Oh my days
I dey sing say, oh-oh
I'm in love with Amina
Girl, you boost my stamina
Bust my head like jaga-jaga
Aríbítì aràbàtà
Pa mi na
Pa mi na
Do my sense like paraga
I go show you la vida
Just gimme love, gimme love, gimme love o
Gimme love all day
(All day)
Chop my money like Indomie
(Indomie)
'Cause I go vex anything remain
It be small matter
A ti n lọ lókè
[Chorus]
Gbe mi délé
Wá gbé mi debẹ
'Cause the love I go show you no get k-leg
And make you never reason anything them say there
No reason anything them say
[Outro]
Reason anything them say
(Cause the love I get for you no get k-leg)
(And again and again)
(And make you never reason anything them say there)
(No reason anything them say)
(Reason anything them)
Written by: Tolu Toluhi