Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Joel Ofori Bonsu
Joel Ofori Bonsu
Songwriter
Samuel Idowu Oluwadarasimi
Samuel Idowu Oluwadarasimi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatz Vampire
Beatz Vampire
Producer

Lyrics

[Verse 1]
For so long been looking for true love
I sight you and my search is over
Make I be your 911
You can call me when you need a shoulder
So what's popping na?
Seen so many girls and girl I'm quite popular
But I still fall for ya
Something bout your body wey dey burst my medula
[Verse 2]
Melanin (Dey eh)
Figure 8 (Dey eh)
Baby face (Dey eh)
Body set (Dey eh)
Whether night or (Day eh)
Girl, you ate (Ate)
Wherever you (Dey)
I go dey eh
[PreChorus]
Ɔdɔ you that girl wey dey inside my head
Fine girl wey dey disturb my chest
Oh shawty
Go shawty
Yeah go shawty
Ɔdɔ you that girl wey dey inside my head
Fine girl wey dey disturb my chest
Oh shawty
Go shawty
Yeah go shawty
[Chorus]
Aaah
Aaah
My beautiful design
You don’t need no designer
Cos you already designed o
Aaah
Aaah
My beautiful design
You don’t need no designer
Cos you already designed o
[Verse 3]
Oh baby, I want to know
Did Noah make the arc wey dey your back oh
When knees are bending
The view is so so tempting
She get all of the machines wey go make a brother sing
Wey go make a brother sin o
All of the antics wey steal me
All of the antics we carry me go
Something bout your body wey dey burst my medula
[Verse 4]
Melanin (Dey eh)
Figure 8 (Dey eh)
Baby face (Dey eh)
Body set (Dey eh)
Whether night or (Day eh)
Girl, you ate (Ate)
Wherever you (Dey)
I go dey ehhh
[PreChorus]
Ɔdɔ you that girl wey dey inside my head
Fine girl wey dey disturb my chest
Oh shawty
Go shawty
Yeah go shawty
Ɔdɔ you that girl wey dey inside my head
Fine girl wey dey disturb my chest
Oh shawty
Go shawty
Yeah go shawty
[Chorus]
Aaah
Aaah
My beautiful design
You don't need no designer
Cos you already designed o
Aaah
Aaah
My beautiful design
You don't need no designer
Cos you already designed o
Written by: Joel Ofori Bonsu, Samuel Idowu Oluwadarasimi
instagramSharePathic_arrow_out