Top Songs By Tay Iwar
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tay Iwar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tay Iwar
Songwriter
Zule Zoo
Songwriter
Lyrics
[Chorus]
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una
Mmm mmm
Ooh yeah
Ohh yeah
[Verse 1]
I say any type of person wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them
I say any type of person wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them
[Verse 2]
Follow make we show them
It’s thicker than my lady
The pockets full of brazy, crazy
Different currencies
Follow make we show them
They never saw it coming
It's all in perfect timing
God gave you everything that you need
So you never ever have to worry
Mmm everytime when the trials try to weigh us down
Got to rise above it
I know that God gave me everything that I need
So I never ever have to worry
Mm everytime when the doubt try to creep in
We gotta remind everybody
[Chorus]
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Mmm mmm
Ooh yeah
Ohh yeah
[Verse 3]
Many many problems
Got many ways to solve them so
I never let them bother me
I feel and I see clear
Yeah I know when it’s real, my dear
My inner protection, yes
Ohhh
Once I was lost but I found a way
Too many lessons along the way
Will I go slow?
See that’s something only heaven knows
I know that God gave me everything that I need
So I never ever have to worry
Mm everytime when the doubt try to creep in
We gotta remind everybody
[Chorus]
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Mmm mmm
Ooh yeah
Ohh yeah
[Verse 4]
I say any type of person wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them
I say any type of person wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them
Written by: Tay Iwar, Zule Zoo