Credits
PERFORMING ARTISTS
vulpine
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Amoniloju Tolulope
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BMH
Producer
Mauricestar
Mixing Engineer
Lyrics
Bad man chaser
After the bread on a 24
Bridle ya trumpet
No go dey loud am like boombox
Many men evil
Vampire wey dey deceive you
If you go snooze make i yarn you truth
Small time dem go lynch you
Lynch you ahh
Dem go press press you till you
Little like a pimple ah
If you dey lavish when e red dem go leave inna twinkle ah
E go surprise you when the plural people
Go single ahh go single ahh eh
WAhhh wo wo wahhh jooahjoo
WAhhh wo wo wahhh jooahjoo
WAhhh wo wo wahhh jooahjoo
WAhhh wo wo wahhh jooahjoo
Down on your knees and pray
Make you no see bad days
Make you no see no evil
Jah jah go help you slay dem
When you walk in the midst of the foes and the enemies
You Dey labeled
As untouchable jah wey dey watch over you no go ever relent
And as the raba dey plenty
Dey look out for family
No forget
Ah yeh yeh
Cus na dem bin dey when e red
Na dem bin dey when you neva get yi yii
Wo wo wo wo wo yehi
WAhhh wo wo wahhh jooahjoo
WAhhh wo wo wahhh jooahjoo
WAhhh wo wo wahhh jooahjoo
WAhhh wo wo wahhh jooahjoo
Written by: Amoniloju Tolulope