Credits

PERFORMING ARTISTS
JayJay
JayJay
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Jamie Gude
Jamie Gude
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
JayJay
JayJay
Graphic Design

Lyrics

International bad man things, yeah
Na me they want hear for their hood, oh
International bad man things, yeah
Na we they want see for their club, oh
Plenty plenty girls, won yapa ni Germany
Ka gbomo meta, ka jaye foreign
Anywhere I enter, no fit boring
Many many vibes, oyapa lenu mi
Emi omoologo, timo ti gbera
Toba di ago meji loju mi ma biko, yeah yeah yeah
Monday to Friday
We know they sleeping
We just keep on hustle
Saturday to Sunday
We just keep on flexing
We know they sleeping
Bounce to the right
Bounce to the left
If you wanna bambam
Oya jodada
I never chop breakfast before
Na me dey serve them, oh
If no be money matter, abeg no call me
Australian girls they want to nack me
South African babe won fe fun mi se
Nigéria girls won fe gbenu si
I no handsome and I no ugly
If you wanna call me
Call me with money
Emi bad gan
If you owe me money
Mi o ni o je sinmo
Wetin dey dey shake
Small yansh dey shake
We don dey têytey no be today
When I wake in the morning
I pray for blessings
If you no making money
E no go funny
Plenty plenty girls, won yapa ni Germany
Ka gbomo meta, ka jaye foreign
Anywhere I enter, no fit boring
Many many vibes, oyapa lenu mi
Emi omoologo, timo ti gbera
Toba di ago meji loju mi ma biko, yeah yeah yeah
Monday to Friday
We know they sleeping
We just keep on hustle
Saturday to Sunday
We just keep on flexing
We know they sleeping
Bounce to the right
Bounce to the left
If you wanna bambam
Oya jodada
(Bounce to the right)
(Bounce to the left)
(If you wanna bambam)
(Oya jodada)
Sagadi sagadi sagadi sagadi
Sagadi sagadi sagadi, yeah
They call me Jayjay
Emi omo oloja
Written by: Jamie Gude
instagramSharePathic_arrow_out