Credits
PERFORMING ARTISTS
AMANi
Background Vocals
Umar Ibrahim
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
AMANi
Songwriter
Umar Ibrahim
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Coloz
Producer
Lyrics
[Verse 1]
First of all, I never see this kind shawty wey de make me lose my senses
And na she de give me vibes wey de cool my body, I reset
Her body na overdose
You know Nkechi body na overload
And when she give me body I love am oh
Ọmọge, ibadi ẹ ko ma ro, yeah
[PreChorus]
Me I don't search for love me no get am
Pretty girls want me I no want
Cause na your body wey dey make me dey cool down
Me dey cool down yeah
Looking for that shawty on green
Her face dey innocent but her body do me evil
When I try to talk she no gree
Then I tell her calm, baby, whine to the beat
[Chorus]
Whine to the rhythm make you roll my shima
Tell other **** make dem go one side

[Verse 2]
We getting to the money, busy body (Yeah)
The peach emoji blinging when you calling
Baby, you can lean on me when you falling
This bad boy balling
We hustle till the morning (Mm-mm-mm)
Baby, this Frank Mueller not a AP (Mm-mm-mm)
They can't do it like me, so they hating (Mm-mm-mm)
Pixie cut, my baby Halle Berry
She ride it a like a pro, that's my baby, my baby
[PreChorus]
Me I don't search for love me no get am
Pretty girls want me I no want
Cause na your body wey dey make me dey cool down
Me dey cool down yeah
Looking for that shawty on green
Her face dey innocent but her body do me evil
When I try to talk she no gree
Then I tell her calm, baby, whine to the beat
[Chorus]
Whine to the rhythm make you roll my shima
Tell other **** make dem go one side
Whine to the rhythm make you roll my shima
Tell other **** make dem go one side
Whine to the rhythm make you roll my shima
Tell other **** make dem go one side
Whine to the rhythm make you roll my shima
Tell other **** make dem go one side
Written by: AMANi, Umar Ibrahim