Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Mayorkun
Vocals
Davido
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adewale Mayowa Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Agada Prince
Producer
Lyrics
[Intro]
ye
Oh you don't know
Baddest
Of La La
Ge ge
Shekpe
[Chorus]
Blessings on blessings
I’m counting my blessings
Don’t act like you don’t know
Continental international
Pounds ati dollar
Mo lowo oh
Bad days are gone
Goods days are coming
Just follow who know road
As e the beat e dey bounce
All my ladies dey go low low
[PreChorus]
Taking over
No be local
Carry you go far far far
Who dey run am
Na God dey run am
Jollof no be ofada
Cos I'm focused on my P
And I no fit retreat
I get the liver to dey fire, 're, ya ya
[Verse 1]
Inside life
Inside, inside, life
I dey live my life live my
Inside life
Inside life
Inside
Inside life
Ṣe na real life?
Inside inside life
[Verse 2]
Ma jẹ ko pa mi o
Dem say if no be money, nobody go sabi o
Listen I’m not capping o
Mo ṣiṣẹ, mo dẹ calcu bi Ronaldinho
Wọn le, wọn dẹ le ba
And I no dey see dem for my radar
My remedy is what I like
Bad energy sit down one side
[Chorus]
Blessings on blessings
I’m counting my blessings
Don’t act like you don’t know
Continental international
Pounds ati dollar
Mo lowo oh
Bad days are gone
Goods days are coming
Just follow who know road
As e the beat e dey bounce
All my ladies dey go low low
[PreChorus]
Taking over
No be local
Carry you go far far far
Who dey run am
Na God dey run am
Jollof no be ofada
Cos I'm focused on my P
And I no fit retreat
I get the liver to dey fire, 're, ya ya
[Verse 3]
Taking over
Normal Normal
Pushin the Pʼs
And we turn it over
Awọn picker picker
Ati loader loader
If dem enter Ghana
Them go need medical
Blacko Blacka
Who the motherfucker wey dey talk say my tomorrow no go better?
My jigga jigga say make I no relax
Only God go make us bigger bigger
[Chorus]
Blessings on blessings
I’m counting my blessings
Don’t act like you don’t know
Continental international
Pounds ati dollar
Mo lowo oh
Bad days are gone
Goods days are coming
Just follow who know road
As e the beat e dey bounce
All my ladies dey go low low
[PreChorus]
Taking over
No be local
Carry you go far far far
Who dey run am
Na God dey run am
Jollof no be ofada
Cos I'm focused on my P
And I no fit retreat
I get the liver to dey fire, 're, ya ya
[Verse 4]
Inside life
Inside, inside life
I dey live my life live my
Inside life
Inside life
Inside
Inside life
Ṣe na real life?
Inside
Inside life
[Outro]
Inside life
I dey live my
Inside life
Inside life
Inside
Inside life
Ṣe na real life?
Written by: Adewale Mayowa Emmanuel