Featured In
Top Songs By Joeboy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Joeboy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Banjo Oluwasemilogo
Composer
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Semzi
Producer
Oluwaseun "Oxygen Mix" Otubela
Mastering Engineer
Lyrics
Original
How many times I go talk am
I no do cock and bull
If i wan fall, I recover
When nobody send, it's cool
Dem be wan dey whine me
But they misunderstood
Who work and pray go dodge ekwensu
Been that way for days
So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, while you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yhh
I no dey beg nobody to love me ah
Hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
What do they want from me
What do they need from me
I don see something
Counting all my money
You wan kon dey block my bag
God go punish you
Olohun dey go get issue
Walahi, i go rubbish you
You go need tissue
Zazu go reason you
Zeh ko to zeh ri o ah
So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, why you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yhh
I no dey beg nobody to love me ah
Hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
Written by: Banjo Oluwasemilogo, Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus