Top Songs By Fitzy West
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Fitzy West
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fitzy West
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
CJ Obassey
Producer
Lyrics
This one na confam gbedu
Make I hear say lekpa e no gawu
Play, play, play, e knack gbedu
Falomo bridge, I dey head olu teju
When e been soft na me and you
Some of dem men dem act Osibanjo
This na lifestyle caricature
Be like quick exit, departure
Please sir, wetin concern you?
No dey put mouth for where bad belle full
Every year na my year, on Portable
Make I give you français, comot et vu
Eh, are you a fool?
Anything wen I get multiply times two
As e dey for my head, I suppose yarn you
Motherfucker no joker piss out love
Open the book of Matthew (eh)
Shey nobody embarrass you (eh)
Obrigado (eh) dey inside palazzo
For my patio, okay, thank you (eh)
Gbo gbo intentionally (eh)
The handwriting na die o (eh)
Obula chaise the matter o (eh)
This one na confam gbedu
Make I hear say lekpa e no gawu
Play, play, play, e knack gbedu
Falomo bridge, I dey head olu teju
When e been soft na me and you
Some of dem men dem act Osibanjo
This na lifestyle caricature
Be like quick exit, departure
Please sir, wetin concern you?
No dey put mouth for where bad belle full
Every year na my year, on Portable
Make I give you français, comot et vu
Eh, are you a fool?
Anything wen I get multiply times two
As e dey for my head, I suppose yarn you
Motherfucker no joker piss out love
Day and night applying more trouble
Them fall under anointing with every record
Fitzy disturbing if you dey doubt
Check out my copies personally rara
Say make I do Barka da Sallah
Everything sweet like na ofe nsala
Thank you oga, abeg add small jara
See me see yawa, yawa
See as gbedu damaging my mind
Energy full 'cause I dey my prime
Hunger no dey me I chop from house
For I go know time na half past nine
When I go start shey you nor go tire
Eye don bloody I dey on manya
Look for something way go take me higher
Dance till morning, forget your kaya
This one na confam gbedu
Make I hear say lekpa e no gawu
Play, play, play, e knack gbedu
Falomo bridge, I dey head olu teju
When e been soft na me and you
Some of dem men dem act Osibanjo
This na lifestyle caricature
Be like quick exit, departure
Please sir, wetin concern you?
No dey put mouth for where bad belle full
Every year na my year, on Portable
Make I give you français, comot et vu
Eh, are you a fool?
Anything wen I get multiply times two
As e dey for my head, I suppose yarn you
Motherfucker no joker piss out love
Open the book of Matthew (eh)
Shey nobody embarrass you (eh)
Obrigado (eh) dey inside palazzo
For my patio, okay, thank you (eh)
Gbo gbo intentionally (eh)
The handwriting na die o (eh)
Obula chaise the matter o (eh)
Written by: Fitzy West