Upcoming Concerts for Seun Kuti, Egypt 80' & De La Soul
See All Concerts
Top Songs By Seun Kuti
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Seun Kuti
Performer
Egypt 80'
Performer
De La Soul
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Seun Kuti
Songwriter
Kelvin Mercer
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sodi Marciszewer
Producer
Lyrics
[Chorus]
No carry me go, anywhere wey i no know
No carry me go
No carry me go, anywhere wey i no want go
If u no dey go my way
Omo make u go your way
Dem go dey
Cap, cap, cap, cap, cap, cap cap, cap, cap cap, cap, cap
Omo i can't
Shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout
[Verse 1]
Focusing on
Just the fruit makes you forget about the root
Detached from your seed that birthed all of your needs to grow
Breathing in the crowded air to share
Things you own that's grown from all the seeds you sow
And we can all be tracked down
By distractions given us a pat down
To find our attention, which puts our inner voice in suspension
Which traps you
In a web of other people's voices
Which leaves you
Focused on other people's choices
Achieved through hating ya own identity
Untangle feelings from ya own gut to gain your serenity
A penny for your thoughts
Can't be collected
When a filter for your face, Is all what's respected
The digital world has coached us to be
Unfocused and not perfected yet a woman
And a man rarely mention but all hold court
With a span of attention, tall, not short
Has the best route to walk , a path that's seen
Blind to the B.S while following the dream
We need to wean ourselves off self degradation
And learn to king & queen ourselves
Love ourselves don't put a fake life above ourselves
Which lands the right combination
[Chorus]
No carry me go, anywhere wey i no know
No carry me go
No carry me go, anywhere wey i no want go
If u no dey go my way
Omo make u go your way
Dem go dey
Cap, cap, cap, cap, cap, cap, cap, cap, cap cap, cap, cap
Omo i can't
Shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout, shout
[Verse 2]
Everybody wan flashy
Na so dem be
Everybody wan trend
Na so dem be
They wan go viral
Na so dem be
Nobody wan send
Na so dem be
Everybody na oga
Na so dem be
Nobody wan hear
Na so dem be
Everybody wan buga
Na so dem be
Dem eye don tear
[Verse 3]
The whole world just dey look like copy and paste
Like everybody get the same likes and get the same taste
They just wanna ball dem no care about freedom
They just wanna ball they no care about justice
So them dying say na living
Leave medicine take poison
Doing right so wrong
Doing wrong so right
Say them dying say na living
Leave medicine take poison
Doing right so wrong
Doing wrong so right
[Chorus]
No carry me go anywhere wey i no know
No carry me go
No carry me go anywhere wey i no want go
[Verse 4]
Mo ni e dakun i no be ayo makun wey small noise go dey shake
Omo me, I stand well well
Tell them say I stand well well
Balance
Stand well well
Tell them say I stand well well
Galant
Stand well well
You wan try me
Stand well well
You no dey fear ni
Stand well well
Written by: Kelvin Mercer, Seun Kuti