Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Neeja
Neeja
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Destiny Asika
Destiny Asika
Songwriter
Nerat Favour Chuwang
Nerat Favour Chuwang
Songwriter
Oluwagbeminija Joshua Fafowora
Oluwagbeminija Joshua Fafowora
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
S.O.N Music
S.O.N Music
Producer
Ajay Asika
Ajay Asika
Producer

Lyrics

[Intro]
Neeja pon this one, oh no, yeah yeah yeah, o
[Chorus]
Iwọ lo ba mi ṣe o (Oh oh)
Iwọ lo da mi si o (Oh oh)
If no be Your grace
I know say wahala for dey
Water for don carry me go
Iwọ lo ba mi ṣe o
[Verse 1]
Sometimes e heavy to talk wetin my eyes don see
People don promise things wey my eyes no see
Ọmọ, their power no reach
Cus flesh and blood no get guarantee
So I look up to the hills
Na where my help dey come from
My help cometh from the Lord wey make my legs dey stand strong
He say, cry no more
A lemi lo kan
Baba ẹ ṣe gan-an
[Chorus]
Iwọ lo ba mi ṣe o (Oh oh)
Iwọ lo da mi si o (Oh oh)
If no be Your grace
I know say wahala for dey
Water for don carry me go
[Chorus]
Iwọ lo ba mi ṣe o (Oh oh)
Iwọ lo da mi si o (Oh oh)
If no be Yourr grace
I know say wahala for dey
Water for don carry me go
Iwọ lo ba mi ṣe o
[Verse 2]
I ask for one e give me surplus
He hold my hand, make I no fall
As You dey untop my case
I no dey bother again
I go praise You today and every other day
Anywhere You lead me I go go
Na You dey paddle my boat
My shoe shine and my face dey show
Na You dey carry me go
As Yor dey untop my case
I no dey bother again
I go praise You today and every other day
[Chorus]
Iwọ lo ba mi ṣe o (Oh oh)
Iwọ lo da mi si o (Oh oh)
If no be Your grace
I know say wahala for dey
Water for don carry me go
[Chorus]
Iwọ lo ba mi ṣe o (Oh oh)
Iwọ lo da mi si o (Oh oh)
If no be Your grace
I know say wahala for dey
Water for don carry me go
[Chorus]
Iwọ lo ba mi ṣe o
Iwọ lo damisi o (Oh oh)
If no be Your grace
Wahala for dey
Water for don carry me go
Iwọ lo ba mi ṣe o baba
Written by: Destiny Asika, Nerat Favour Chuwang, Oluwagbeminija Joshua Fafowora
instagramSharePathic_arrow_out