album cover
SARE
60
Christian & Gospel
SARE was released on February 28, 2025 by Adullam Records as a part of the album SARE - Single
album cover
Release DateFebruary 28, 2025
LabelAdullam Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM82

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gchords
Gchords
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
John Oluwafemi Ewaoche
John Oluwafemi Ewaoche
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Stillblessedsoundfactory
Stillblessedsoundfactory
Mastering Engineer

Lyrics

Prodigal Son commot for house
With inheritance he carry money
He just want to faji lo oh
Faji lo oh
Faji lo oh
He enter club he buy the Azul
Do Dorime for the House
He just want to flexi lo oh
Flexi lo oh
Flexi lo oh
Money finish him eye come clear
All him friends dem don disappear
Wetin e go do from here
Money finish him eye come clear
All him friends begin disappear
Wetin e go do from here
Sare wale oh Sare come home
Sare wale oh Sare come home
Sare wale oh Sare come home
Sare wale oh Sare come home
Sare
Sare
Sare
Sare
Aunty say she no want to do
All this church matter for here
She just want to faji lo oh
Faji lo oh
Faji lo oh
She get sugar daddy wey get money
He will supply all that she need
She just want to flexi lo oh
Flexi lo oh
Flexi lo oh
Money finish her eye come clear
Sugar daddy don disappear
Wetin she go do from here
Money finish her eye come clear
Sugar daddy don disappear
Wetin she go do from here
Sare wale oh Sare come home
Sare wale oh Sare come home
Sare wale oh Sare come home
Sare wale oh Sare come home
Sare
Sare
Sare
Sare
My Brother come the lord is waiting for you
Don't be too far you can't stay too long
My Brother come the lord is waiting for you
Don't be too far you can't stay too long
Written by: John Oluwafemi Ewaoche
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...