Lyrics

My liver
E no go ever cut for your matter
I'm saying prayers up to the father
And back to sender to every ogbanje
Your fitila
E no go ever quench
Your river
E no go dry cause
Osimiri atata e go dey for you every day
Cause I remember when you dey for me
When I no get power to gbe body
You be the person I be steady calling
Lifting me up when I be steady falling ah ah
So wherever you dey,
Ki Ola yi wole
I pray for the answer whenever you pray
I've been talking to the Father me sef I dey pray
When I get on my knees I say
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Water for my eye everytime
When I remember say you nearly kpai
E be like cloth wey dem wash and Jesu Christi
As you no mind put your life on the line
Say for you I dey ten toes all day
You be Mon Ami every time everyday
Nobody fit understand why everyday
I dey steady dey dey get on my knees I say
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Written by: Greatman Takit
instagramSharePathic_arrow_out