Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oluwacoded
Oluwacoded
Harmony Vocals
Attitude Rap
Attitude Rap
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akande Basit Olamilekan
Akande Basit Olamilekan
Songwriter
Olalere Joshua David
Olalere Joshua David
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wiss
Wiss
Producer

Lyrics

Yay yay
Say dem call me boy c
Bad boy
Gbo mad flows
What doesn't kill you no try am again
And if I no make am wetin be my gain
On my coco settings I don go far away
Far away, where nobody dey
You sef no small oboy
Ole gba pay nla koma bawon ju Idan
If my pocket full moma jade tan
Ti olopa ba bor fun won bundle kan, Okay
Temi to bami go far so kilo de tima ru eru eleru
Buh it's not over until it's over if life dey omo ope shima level
As I dey do my best
I dey do the rest
Steady on my grind we don dey try for years
If you not getting paid
Padi no one cares
Lojo kan la da so I dey face my fears
Rhythm and what? rhythmmakulayo
Mo sun ni ayo matu ji ni ayo
Ise kere make money stack up
You fit chop wire toba ni igbagbo
Owo ni koko
Kosi aye fun omo tonshey sofo
One on one only me pelu popo
Ti mo kor wa ni cloud nine biti jogbo
Yayyy, okay dey play won ma ti ra ile
Okayyyy dey play won ma ti jaye
Okayyyy dey play won ma ti Ferrari
Messerati, Aston Matin, Buggatii
Okayyyy dey play won ma ti ra ile
Okayyyy dey play won ma ti jaye
Okayyyy dey play won ma ti Ferrari
Messerati, Aston Matin, Buggatii
Okay dey play if this boys catch your babe dem go give am better opueh
Okay dey play you still dey trust kele gba cana ko burn ewe
Life is insane blind man dey run e race brother man this life craze
Can't be the same so then I call God
Pray make Jaho con show me the way
What goes around must come around if e no come karma tin fa loud
If small boy get CC to de nju Idan that small is a man
Oshole ranpe is allowed
Won je aseje lori salad
Ti ifa ba rip e nah sara
Buh toba set everywhere palash
They no dey treat poor man well reasons why I've gat to win
Hustling for daily bread ma shope tiba ri sardine
Gbe vacation wor Paris
Mo ti commit mio ba lor Yankee
Maga toma shey party
Yah Allah joor wa gbe komi
Wa fi mor mi
Yayyy, okay dey play won ma ti ra ile
Okayyyy dey play won ma ti jaye
Okayyyy dey play won ma ti Ferrari
Messerati, Aston Matin, Buggatii
Written by: Akande Basit Olamilekan, Olalere Joshua David
instagramSharePathic_arrow_out