Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Xilva boi
Xilva boi
Performer
Ayobami Ayowole
Ayobami Ayowole
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayobami Ayowole
Ayobami Ayowole
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
King Tera
King Tera
Producer

Lyrics

Ohh, wey
Hmm,mm, oh, wey
Ohh, wey (wooh)
Xilva boi, oh, weh
Real reveal nah lifestyle goes
Before we snap a'ma denge pose
Vision camera la'won aiye lo
Just get it no look back oh
Ah, ah
Normal, normal, we go lost
I put all my needs all on God
If you get problem brother please call God
If nah money matter brother mi mo'n bo
Yahrobi gba'dura mi
Kà'lanu mi ma' ko ja mi
Yey, eh, yey, ahh, eh, yey, ahh (yey, ahh, eh, yey, ahh)
Dię ma to'nkan o'ni kan oh (don't be greedy)
Easy life dey, make we live long oh (gbomi gidi)
Trench life's ye, oju'mi ri'kan oh ('see many things)
Life 4ck me up without no bed ('4ck me up without no bed) oh, wah
Balance no dey man get problem (Balance no dey man get problem) oh, wah
Many yawa dey only money fit solve dem-en (Many yawa dey only money fit solve dem-en) ooh, wah

Trench life's ye, oju'mi ri'kan oh (oh, wah)

Make I tell you one story from my hood
From my hood, from my hood
On a good day everybody dey on their shoes
On their shoes, on their shoes
Rich man dey poor man dey hustle
La'gun-gun
Ko so oun je nile, father dey hustle, ko mo owo wa'le
All the kids, earlier 20's
Omo o'sonu, a'dupe fun olohun wa
T'aba re ni to lahun ninu family, e fi le ka'won na lo hustle yi, ko ju be
Dię ma to'nkan o'ni kan oh (don't be greedy)
Easy life dey, make we live long oh (gbomi gidi)
Trench life's ye, oju'mi ri'kan oh ('see many things)
Life 4ck me up without no bed ('4ck me up without no bed) oh, wah
Balance no dey man get problem (Balance no dey man get problem) oh, wah
Many yawa dey only money fit solve dem-en (Many yawa dey only money fit solve dem-en) ooh, wah
Dię ma to'nkan o'ni kan oh (don't be greedy)
Easy life dey, make we live long oh (gbomi gidi)
Trench life's ye, oju'mi ri'kan oh (oh, wah)
Life 4ck me up without no bed ('4ck me up without no bed) oh, wah
Balance no dey man get problem (Balance no dey man get problem) oh, wah
Many yawa dey only money fit solve dem-en (Many yawa dey only money fit solve dem-en) ooh, wah
'nah lifestyle goes
Before we snap a'ma denge pose (a'ma denge ooh)
Vision camera la'won aiye lo (ooh, oh, oh) a'ma denge
Just get it no look back oh (oh, oooh) a'ma denge
Ah, ah, a'ma denge
Normal, normal, we go lost (we go lost) a'ma denge
I put all my needs all on God (all on God) a'ma denge
If you get problem brother please call God (please call God) a'ma denge
If nah money matter brother mi mo'n bo (brother mi mo'n bo) a'ma denge
Yahrobi gba'dura mi
Kà'lanu mi ma' ko ja mi
Yey, eh, yey, ahh, eh, yey, ahh (yey, ahh, eh, yey, ahh)
Written by: Ayobami Ayowole
instagramSharePathic_arrow_out