Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Magixx
Magixx
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Alexander Adewunmi Adelabu
Alexander Adewunmi Adelabu
Lyrics
Aro Ayomikun Emmanuel
Aro Ayomikun Emmanuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Sparrq
Sparrq
Producer
Michael Synx
Michael Synx
Mastering Engineer

Lyrics

Oh-no, yeah-yeah Yeah-yeah eh Consistency (consistency), agility (agility) Say dem ah doubt my ability (ability) But right now, say dem dey feeling me, oh Consistency (consistency), agility (agility) Say dem ah doubt my ability (ability) But right now, say dem dey feeling me, oh And all those tears I cried, didn't know that I'll be so blessed oh Brother man, I feel blessed Brother man, I'm so blessed, uh And plenty devils in my life tryna make I feel less oh Tryna make I feel less, uh Tryna make I feel less, uh And nobody oh Nobody, nobody, fit relate oh, uh-yeah-uh And nobody oh Nobody, nobody, fit relate oh, uh-uh Na only me know where I'm going to Tryna hold my tears while I write these song 'Cause plenty don sup wey I no fit talk Because na me dey for me, when nobody dey for me, uh-uh 2020 was the goal 'Was a sad day when mama had the stroke Many demons wey dey fight for mi souls But, me I stay strong 'cause Baba God know, uh Because me know for my life say mi gonna be special one So, me no fright, I put in the grind and work Tell my papa say everything go soft oh, uh Consistency (consistency), agility (agility) Say dem ah doubt my ability (ability) But right now, say dem dey feeling me, oh Consistency (consistency), agility (agility) Say dem ah doubt my ability (ability) But right now, say dem dey feeling me, oh And all those tears I cried, didn't know that I'll be so blessed oh Brother man, I feel blessed Brother man, I'm so blessed, uh And plenty devils in my life tryna make I feel less oh Tryna make I feel less (feel less oh) Tryna make I feel less (feel less oh) And nobody oh Nobody, nobody, fit relate oh, uh-yeah-uh And nobody oh Nobody, nobody, fit relate oh, uh-uh Na only me know where I'm going to
Writer(s): Alexander Adewunmi Adelabu, Emmanuel Aro Ayomikun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out