Lyrics

[Verse 1]
Waka waka waka dey go
As I dey on the road make dem clear the coast
I dey Sierra Leone ko si iṣoro
Holy, Holy Ghost show me the road
Wetin I no see, You can see
Only good days for my calendar
Roll my thing, roll my lala
No wan thing wey go causie kasala
[PreChorus]
Countless ups and down
But thank God for that
Give gratitude to the Most High
To get what i want me I gats to fight
Just to fly
[Chorus]
I don waka pass danfo driver (Ṣ'ọn bẹ)
Ikate, Ologolo(Ṣ'ọn bẹ)
Ojuelegba, Bode Thomas (Ṣ'ọn bẹ)
Ṣ'ọn, ṣ'ọn, ṣ'ọn bẹ ni
I don waka kilometers (Ṣ'ọn bẹ)
Ikate, Ologolo (Ṣ'ọn bẹ)
Ojuelegba, Bode Thomas (Ṣ'ọn bẹ)
Ṣ'ọn, ṣ'ọn, ṣ'ọn bẹ ni
[Verse 2]
O ti pẹ pẹ pẹ ti mo ti n ba a bọ o
K'Ọlọrun ṣọ mi ki n le rọna lọ
Wetin go be go be
Ibi ti ma de, mo ma de I know for sure
Who dey call me, who dey call me?
Man don't worry
Man I keep on working
Right now and the beat keep on bulping
Right now and i leave all my worries
Ko lọ
And I don tell my Shilo
I no dey search for another man's Philo
Na only me be my own hero
Supernatural ni mi you can pe mi sub zero
[PreChorus]
Countless ups and down
But thank God for that
Give gratitude to the Most High
To get what i want me I gats to fight
Just to fly
[Chorus]
I don waka pass danfo driver (Ṣ'ọn bẹ)
Ikate, Ologolo(Ṣ'ọn bẹ)
Ojuelegba, Bode Thomas (Ṣ'ọn bẹ)
Ṣ'ọn, ṣ'ọn, ṣ'ọn bẹ ni
I don waka kilometers (Ṣ'ọn bẹ)
Ikate, Ologolo (Ṣ'ọn bẹ)
Ojuelegba, Bode Thomas (Ṣ'ọn bẹ)
Ṣ'ọn, ṣ'ọn, ṣ'ọn bẹ ni
Written by: Ibukun Samuel Ewetuga
instagramSharePathic_arrow_out