Top Songs By Cruel Santino
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Cruel Santino
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Osayaba Ize-Iyamu
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Vic Reagan
Producer
Lyrics
Girl, keep talking, hope you know that I don't miss you
But when I see that body, baby, I just want to kiss you
You know that I'm a thug, so when you cry, ain't got no tissue
She says she loves another man, I had to get my bitch too (eh-eh)
Said I fell off 'cause I'm doing things they can't do (okay)
We gon' really see who light the final candle (ah-ah)
There's money to be made, so if you with it, girl, we can move
Man, fuck a plan B, you my plan too
Yeah, eh-eh
Dem don't hear the bounce, now dem wan know my P
They asking who's Reagan, na monster I be
Some **** dey hates but dey copy our P
You go need some racks if you want get to me
Hot girl from Agege, na she dey my mind
Anything wey she want, yeah, the boy go supply
Her mouth dey too sweet, once she bill you comply
Her ex been dey hate but he no qualify
She's playing my jam, say she gatts press rewind
The boy dey too fire, dem no fit deny
That shawty too hot, ọmọge, she's from Pompeii
Bad Naija barbie, come finish my money
She talk say hope this one na love, no be conji oh
When na me and Santi, she dey feel am for body oh
Koko no do them again (koko no do them)
Piano no dey move them again oh (no do them)
Everybody do all the same
The bounce na the new style we dey reign
Girl, keep talking, hope you know that I don't miss you
But when I see that body, baby, I just want to kiss you
You know that I'm a thug, so when you cry, ain't got no tissue
She says she loves another man, I had to get my bitch too (eh-eh)
Said I fell off 'cause I'm doing things they can't do (okay)
We gon' really see who light the final candle (ah-ah)
There's money to be made, so if you with it, girl, we can move
Man, fuck a plan B, you my plan too
Written by: Osayaba Ize-Iyamu