Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Erllyboy
Erllyboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ezekiel Imeh Godwin
Ezekiel Imeh Godwin
Songwriter
Joshua Raphael Taiwo
Joshua Raphael Taiwo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Xperijay
Xperijay
Producer

Lyrics

S-T-R-E-E-T
Ati street motiwa
Many, many things wey this eyes don see
I go shine till I kick koroba, oh
Still on it, man I'm still on it
Don't judge me if you're not holy
God only, capital G-O-D, yeah
Ki ototilekun moti wole
Eyes go see ema wo bi tamabade
Still going mode shi ma shi ma rale
Hm, halle, halle
Ki ototilekun moti wole
Eyes go see ema wo bi tamabade
Still going mode shi ma shi ma rale
Hm, halle, halle
Setigbo, story very long
Mama don dey call
What is going on?
Setigbo, story very long
For those wey show love
I no fit give up
Oluwaloni, it's been written in my palm as e go be
Come tell your story kinso Temi
Wetin go end am nah this money, ey, ey
Aye yi Kogbagidi
To ba'n se ore ko mo ibi to ma se si
Street got no memory, do it gently
Que sera, sera, you know the meaning
(If no know, no ask me)
Ki ototilekun moti wole
Eyes go see ema wo bi tamabade
Still going mode shi ma shi ma rale
Hm, halle, halle
Ki ototilekun moti wole
Eyes go see ema wo bi tamabade
Still going mode shi ma shi ma rale
Hm, halle, halle
Setigbo, story very long (story very long)
Mama don dey call (mama don dey call)
What is going on? (What is going on?)
Setigbo, story very long
For those wey show love (for those wey show love)
I no fit give up (I no fit give up), yeah, yeah
Still grinding make I feed my family
Eyes on me many responsibilities
Dem feeling me, awon Temi feeling me
Wé gbo mi make I feed my sanity
Still grinding make I feed my family
Eyes on me many responsibilities
Dem feeling me, awon Temi feeling me
Wé gbo mi make I feed my sanity
Story very long
What is going on? Yeah, yeah
Yeah, story very long
Mama don dey call
I no fit give up, yeah, yeah
Written by: Ezekiel Imeh Godwin, Joshua Raphael Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out