Credits
PERFORMING ARTISTS
DJ Perbi
Performer
Larruso
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ridwan Abdul Rafiu
Composer
Solomon Akonnor Perbi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Tom Beatz
Producer
Lyrics
Waguan
We were true friends baby
We were cool friends (We were true friends)
Tonight you be my lover
Baby we be different o (We be different o)
Take it by slow girl whine like that
Say we go dey together like that
Take it by slow
Slow , Slow , Slow (o)
(EEE) Energy
You give me vibes and all of the melody
whine and go low make I feel your gbedu
Pour me water cool my somehmm (Something)
(EEE) Energy
You give me vibes and all of the melody
whine and go low make I feel your gbedu
Pour me water cool my somehmm (something)
Badman dey cool you know
See how the gyal dem feel we nuh nuh
Dem want the star boy nuh
Dem want the star boy nuh
Girl you real
One of a kind you priceless
Expensive more than diamond and gold
me give you me heart just take it (take it)
Forever you me love
Do re mi do
me dey for you
And anybody wey go try Fi pass on
me never see your type (ai)
Never no
Come inna me yard me have a surprise fi you
Energy, Energy
You give me energy
melody
You give me melody
(EEE) Energy
You give me vibes and all of the melody
whine and go low make I feel your gbedu
Pour me water cool my somehmm (Something)
(EEE) Energy
You give me vibes and all of the melody
whine and go low make I feel your gbedu
Pour me water cool my somehmm (something)
Energy
You give me vibe and you give mm
Make I feel your
Make I Feel your gbedu
Energy
Energy
Energy
Energy
Yow DJ Perbi
Written by: Ridwan Abdul Rafiu, Solomon Akonnor Perbi