Credits
PERFORMING ARTISTS
Moses Bliss
Performer
Chandler Moore
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chandler Moore
Songwriter
Moses Bliss Uyoh
Songwriter
Chize Ordu t/as Chizie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hilary Godwin PKA Hills Play
Producer
Alex Solano
Immersive Mixing Engineer
Lyrics
[Verse 1]
I no know wetin I do
Wey make You love me so daddy
No be say I too sabi
But You love me constantly
I no know where I for dey
If no be You dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
[Chorus]
This Your love
It’s all I want
This Your grace
Is my warm embrace
Daddy, Ịgbakala m isi ehh-ehh-ehh
Ịgbakala m isi ehh-ehh-ehh
[Chorus]
This Your love
E be all I want
(Ah-ah-ahh)
This Your grace
Is my warm embrace
Daddy, Ịgbakala m isi ehh-ehh-ehh
Ịgbakala m isi ehh-ehh-ehh
[Refrain]
This Your love
This Your love
Never Your kind of love before
This Your love ohh (Yeah)
This Your love oh
This Your love
This Your love ohhh
[Verse 2]
Every day I’m seeing proof
Brand new mercy is something true
It don’t change on what I do
You stay the same always
Nothing can make You take Your love from me
No one else deserves our praise
You come through for me on a hard days
Tell my story for one name
The only love that saves
Nothing can ever separate
Separate me from
[Chorus]
This Your love
It’s all I want
This Your grace
Is my warm embrace
Daddy, Ịgbakala m isi ehh-ehh-ehh
Ịgbakala m isi ehh-ehh-ehh
[Chorus]
This Your love
It's all I want
This Your grace
Is my warm embrace
Daddy, Ịgbakala m isi ehh-ehh-ehh
Ịgbakala m isi ehh-ehh-ehh
[Bridge]
Ifụnanya Gị
Kacha mma
Ohh
Kacha mma
When I look around
All I see is Your love
[Bridge]
Ifụnanya Gị
Kacha mma
Ohh
Kacha mma
When I look around
All I see is Your love
[Bridge]
Ifụnanya Gị
Kacha mma
Ohh
Kacha mma
When I look around
All I see is Your love
[Bridge]
Ifụnanya Gị
Kacha mma
Ohh
Kacha mma
When I look around
All I see is Your love
[Outro]
Oh-ohh
Tarara-raraa ahhh
When I look around
All I see is Your love
When I look around
All I see is Your love
Written by: Chandler Moore, Chize Ordu t/as Chizie, Moses Bliss Uyoh