Credits
PERFORMING ARTISTS
Zamoney
Lead Vocals
Chinko Ekun
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
HASSAN ABSULSAMAD FORTUNE
Composer
Oladipo Olamide Emmanuel
Composer
Ponnle Emmanuel Folaranmi
Composer
Olaleke Korede
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Emmastickz
Producer
Thasoundz
Producer
Lyrics
24/7 say I’m always on the grind
but I bet you all my brothers barely notice
If I wan yarn you wetin dey for my mind
Dodging percocet, karma Abi police
Shogbon wetin i no fit do
Flying higher make dem see my parachute
(Make dem see ny parachute )
And e get as e dey do
When my heart is on the loose
Will I put my faith in you
Enikure
Time is running agbara Simi ole
Ja mukere I no go see you again
But you promise you’ll take all my pain
(Biko take all my pain away)
And till infinity
Until e finish you my energy my medicine eh
I swear Im giving everything
I dey for you biko dey for me
Throw me up to the highest make I feel my pain remove
I no fit walk in silence when I put my faith in you
In you in you
My heart dey scatter break
I put my faith in you
Adonai to mi je o eeh
I want to hear my seff on a JBL
Ehn hmm ehen
Heard you love it when they play my song on your JBL L hmm ehen
Anytime you hear my song brother make u wish me well
Shey oti kana mo Kala mi ofeshe
I’m writing you this letter cos there’s nothing else to say
To be Only way now to escape
Na when I hear my record on a JbL
Amen take me there there x4
(Take me there)
Eruku
Eruku nla nla
Kasa
Ok
I de pray to God to take me there
Till you Steadily Jamming my song on top your jbl
multisaking , hustling and I’m still staying fresh
I don secure the butter oluwa bring the daily Bread
Ogun tasa ti o je ewe e lo ku kan
Mo n gbona flamming hot bi nkan ton jade loju ibon
See my head shining Beni gbe fa wo gbodu lo
Now people call me goat punchline mi n gba bi obuko
God dey for me na why I no de panic
My fans dey for me and na my songs de make them happy
My girl de for me and dey go shock when I don marry
My faith dey for me because im heading to the Grammys
Everything i have achieved today was once a dream
Came out the belly of the beast became a king
I be dropping mad bars and now my punches hit hard atiipe nu game before Yoruba rap became a thing
I’m like
Kasa
Written by: HASSAN ABSULSAMAD FORTUNE, Oladipo Olamide Emmanuel, Olaleke Korede, Ponnle Emmanuel Folaranmi