Top Songs By LUKKA
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
LUKKA
Vocals
$pacely
Performer
Awuley
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Jackson Nsiah
Songwriter
Bernard Sokpe
Songwriter
Christian Kofi Taylor Bakana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kofi Taylor
Producer
Kuvie
Co-Producer
Bobby E.M.A
Mastering Engineer
Lyrics
[Verse 1]
Chale me I dey for ma base
Mixing Hennessy den Alomo Bitters for Labadi where we dey
Ma guy where you dey?
Chale me I dey for ma base
Mixing Hennessy den Alomo Bitters for Labadi where we dey
Ma guy where you dey?
[Verse 2]
We need more Hennessy bring more kush
More honeys make we pop Azul
You be my remedy you be muse
Baby blow me like some fuse
We need more Hennessy bring more kush
Bring your paddies make we pop Azul
You be my remedy you be muse
Make you blow me like some fuse
[Chorus]
Abena ma me waakye, me pɛ kanzo
Ma me aseɛ no, ma me kanzo
The way you walking, mami baajo
No long talking, mami baajo
Abena ma me waakye, me pɛ kanzo
Ma me aseɛ no, ma me kanzo
The way you walking, mami baajo
No long talking, mami baajo
[Verse 3]
We dey for Labadi pretty girls wey like to party
Make you no go lef your shoddy
On your marks see make we run it
Gyal ein body like a model
Make you wiggle up your body
Baby girl you do me something
Anytime you need me call me
Adwoa ma me waakye for the pain o
Ma me aseɛhɔ, give me down low
The way you walking now with your tattoo
You be my number one you no be number two
[Verse 4]
Chale me I dey for ma base
Mixing Hennessy den Alomo Bitters for Labadi where we dey
Ma guy where you dey?
Chale me I dey for ma base
Mixing Hennessy den Alomo Bitters for Labadi where we dey
Ma guy where you dey?
[Verse 5]
We need more Hennessy bring more kush
More honeys make we pop Azul
You be my remedy you be muse
Baby blow me like some fuse
We need more Hennessy bring more kush
Bring your paddies make we pop Azul
You be my remedy you be muse
Make you blow me like some fuse
[Verse 6]
Baby blow me like some-
Obaanyɛ o'kɔ mi tamɔ tɔntɔŋ
Girl, I know you be the right one
Cause you make my mood dey light up
Oh yeah oh yeah
Bad gyal come lift up me burden
Love it when you pull up like the 007 yeah
Her presence feels like heaven
Kwɛmɔ ni Awuley sumɔ o settings
Tamɔ don dada
Ni nkɛɛ etanɔ tanɔ tamɔ buzanga
Ekɛɛ minye lɛ sɛkɛ tamɔ Tony Montana
You know, I'm a bad boy from Ghana yeah
[Verse 7]
Baby blow me like
Really love it when you slowly whine
Feels good when you hold me tight
Oh yeah yeah yeah yeah
[Chorus]
Abena ma me waakye, me pɛ kanzo
Ma me aseɛ no, ma me kanzo
The way you walking, mami baajo
No long talking, mami baajo
Abena ma me waakye, me pɛ kanzo
No long talking, mami baajo
The way you walking, mami baajo
No long talking, mami baajo
Written by: Bernard Sokpe, Christian Kofi Taylor Bakana, David Jackson Nsiah