Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
wizlite
Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Ishola Lateef Olamide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mindtunz
Producer
Lyrics
Wizlite
Wetin my eyes don see I no fit talk
Many things wey don sup malo mofeso
Orimi gbemidebe I want to ball
I thought I was not alone until I lost me Dad
Igba tawaye lamo
Igba ta o lo ao mo
Igba ta dagbere lamo
Igba tao de ao mo oo
Aiye loja orun ni ile orimi gbemi debire
Mama no dey
Papa no dey
Nobody dey
Only me dey
Lekeleke bamileke
Eiye adaba bami leke leke
Oshi Maro
Ohun ton le shimaro
Ojo ibuku shimaro eh eh eh
Everyday every night
Many things man don do for sacrifice
Champion no go carry last
Aje bad days never last
Mama o lowo lowo
Baba o lowo lowo
Tani mofe rojo fun toma ron mi lowo
Written by: Ishola Lateef Olamide