Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rayvnn
Rayvnn
Vocals
David Zitgwai Peter
David Zitgwai Peter
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
David Zitgwai Peter
David Zitgwai Peter
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mid Tempo
Mid Tempo
Producer
Logik Tha Pro
Logik Tha Pro
Engineer

Lyrics

Remember year nine
Dem tell me say na money be the vibe
Say make i no dey struggle for life
Till i eat and then waiting to survive
Growing up things tight
Mama tell me say make i no dey fight
She say make i dey look up to the light
Not by power or by might yeah
She said
Love o love o love o
Love
Even when e hard
Shebi you go dey for me
She said
Love o love o love o
Love
Even when e hard
Shebi you go dey for me
Shebi you go Dey
When things hard
Shebi you go Dey
Even when i'm struggling
Shebi you go Dey
When things hard
Shebi you go Dey
When things hard
Shebi you go Dey
Even when i'm struggling
Shebi you go Dey
Shebi you go dey
If these streets were to be my story book
I fit write from kd to Lagos
Many plans wey i get turn bogus
I no drag my feet so yeah
So many shit wey my eyes don see
Ecstacy full table turn come see
No come dey sober for my journey
Drown my pains with a Hennessy
I be like person wey dey sit for the back seat
With the life bend so rust on that back seat
Nigeria truly spoil no be tactics
That's why i'm trying so hard and i'm active
They say Rome wasn't built in a day
But i'm in Rome and i can't feel nothing
I been on cocaine and i am still puffing
Crying all day but they taught i be joking
She said
Love o love o love o
Love
Even when e hard
Shebi u go dey for me
Shebi you go Dey
When things hard
Shebi you go Dey
Even when i'm struggling
Shebi you go Dey
When things hard
Shebi you go Dey
When things hard
Shebi you go Dey
Even when i'm struggling
Shebi you go Dey
Written by: David Zitgwai Peter
instagramSharePathic_arrow_out