Credits
COMPOSITION & LYRICS
Kingsley Agyapong Boateng
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bernard Barnes (Joe Cliq)
Producer
Lyrics
Yo Cliq
Wagwan
Yeah eeee eh
Yeah yeah
Feeling me
Ohh
Sabi boy no dey wan fall again
Folake gimme love make I shake
She don dey make I lose faith
Ooh ah
Gucci Prada me ago pay
Santorini we go play
Oh girl ano go fall fall for your hand
Port Harcourt no far
I will be there in no time
Be my ride or die
Be my charger
See
Be my ride or die
Things go tough be by my side
Oh girl we will be alright
Girl be my chargie
Girl
When I go low
When I go low (When I go low)
Girl
When I go low (When I go low)
Be my chargie
When I go low
When I go low
When I go low (When I go low)
Be my chargie
Since everybody wan show you love
Ano dey wan mess up anymore
Hold your heart like a bigger ball
If I mess up if I
If I do you wrong wey you mess up
If I do things wey you no dey lock up
If I do mess up
I do things wey dey wrong you
Bring me back show me that
You bi ma heart
If I mess up girl you can hold me down
Hold me down
Baby hold me down
Oooh
Port Harcourt no far
I will be there in no time
Be my ride or die
Be my charger
See
Be my ride or die
Things go tough be by my side
Oh girl we will be alright
Girl be my chargie (Be my chargie)
Girl
When I go low
When I go low (When I go low)
Girl
When I go low
Be my chargie
When I go low low
When I go low
When I go low
When I go low ooo
Be my chargie
Oh when I go low low
Written by: Kingsley Agyapong Boateng