Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
WANI
WANI
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayorinde Lawani Ayoku
Ayorinde Lawani Ayoku
Songwriter
Adegboyega ADEY Ikuwe
Adegboyega ADEY Ikuwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tim Boyce
Tim Boyce
Mastering Engineer
Veen
Veen
Mixing Engineer
Adey
Adey
Producer

Lyrics

Wonder
gbege
Shebi now when I don come una dey see me dey shake ?
Shebi now when I don come una dey see me dey play ?
No more play play
Dem go fall today
Wonder
gbege
Shebi now when I don come una dey see me dey shake ?
Shebi now when I don come una dey see me dey play ?
No more play play
Dem go fall today
O I try
Omo I too try
I been searching but can't find no peace of mind
I like my roses Hardened
Pick them up from the concrete garden
We ain't grind for this ? Beg your pardon?
Put in time for This
And that's why a **** really shine like this
Who you know could hit 'em with a rhyme like this ?
Slide of the fucking Baseline like this ?
Wiskolowiaka
On hell of a mister
Loved by your sister
You know im bout to dick her
Down
gbege
Shebi now when I don come una dey see me dey shake
Shebi now when I don come una dey see me dey play
No more play play
Dem go fall today
Wonder gbege
Shebi now when I don come una dey see me dey shake
Shebi now when I don come una dey see me dey play
No more play play
Dem go fall today
Oh I know
Omo now I know
No be ever one wey come go follow go
To many times I been wrong but this one feels right
They been looking shook all night
And I'm just standing tall
Hope I never fall
I like my roses Hardened
Pick them up from the concrete garden
We ain't grind for this ? Beg your pardon?
Put in time for This
And that's why a **** really shine like this
Who you know could hit 'em with a rhyme like this ?
Slide of the fucking Baseline like this ?
Wiskolowiaka
On hell of a mister
Loved by your sister
You know im bout to dick her
Down
gbege
Shebi now when I don come una dey see me dey shake
Shebi now when I don come una dey see me dey play
No more play play
Dem go fall today
Wonder gbege
Shebi now when I don come una dey see me dey shake
Shebi now when I don come una dey see me dey play
No more play play
Dem go fall today
Written by: Adegboyega ADEY Ikuwe, Ayorinde Lawani Ayoku
instagramSharePathic_arrow_out