Credits
PERFORMING ARTISTS
BNXN
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Benson
Lyrics
Gemini Major
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Gemini Major
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Mhm
Ọga if you make one wrong move you go hate me
Cos you know I'ma make three
Since you don underrate me, mi o fẹnu ṣe
Ọga you go leave that girl o na my baby
Ki n gbe wọnu Mercedes
Emi l'ọn pe ni Buju Bentley, mi o fẹnu ṣe
Oblee
Ase lo n ke
Dance, don't play
I've been online since Monday, since Monday on replay
Beere lọwọ Pompey
Boys go display and e dey go round rote rote
[Chorus]
Oh it's in my genes
Mhm
Composure dey body
Make dem no spoil my steeze o
Make dem no spoil my steeze
Make dem no spoil my steeze
Spoil my steeze, spoil my steeze
Mhm
Spoil my steeze
Oh it's in my genes
Kinimanfa, kinimatomi
See composure dey body
Make dem no spoil my steeze o
Make dem no spoil my steeze
Make dem no spoil my steeze
Make dem no spoil my
Spoil my steeze, spoil my steeze
[Verse 2]
Steeze
Please
My cheese is coming please believe it
Ẹsẹ lo kowo lọ shiii
Bata Jago for no reason
Balenciaga ti mo dẹ ni
I bet you can't tell the difference
Dem come online make dem see
Boya kẹ ra subscription
Ki lẹ fẹ ṣe?
Tospi lawọn eleyii ṣe
Wọn ro pe wọn ma foju mi han ṣege
Monkey lawọn eleyii eh
Tospi lawọn eleyii ṣe
Jantolo
Diamonds all in my bangle o
Na me dem wan been cancel o
Na why I no fit fumble o
[Chorus]
Oh it's in my genes
Mhm
Composure dey body
Make dem no spoil my steeze o
Make dem no spoil my steeze
Make dem no spoil my steeze
Spoil my steeze, spoil my steeze
Mhm
Spoil my steeze
Oh it's in my genes
Kinimanfa, kinimatomi
See composure dey body
Make dem no spoil my steeze o
Make dem no spoil my steeze
Make dem no spoil my steeze
Make dem no spoil my
Spoil my steeze, spoil my steeze
Written by: Daniel Benson