Top Songs By Uc Vibes
Credits
PERFORMING ARTISTS
Iconmix
Other Instrument
COMPOSITION & LYRICS
Uchechi Promise Ndubuis
Songwriter
Toluwani ologun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gbemzxy
Mastering Engineer
Lyrics
Since born I was I born in the street I was told there is no love
So many things wey them show us
But me Anno stop
Baba no forget me I need a way up
Shebi if e hard I Dey call God
Cause I no fit use jazz
And I still Dey push am
Since born I was I born in the street I was told there is no love
So many things wey them show us
But me Anno stop
Baba no forget me I need a way up
Shebi if e hard I Dey call God
Cause I no fit use jazz
And I still Dey push am
Them like I'm already insane Anno cap when me I step into the game
Nah music be my remedy and all me no doubt some still they think say I Dey play
Can't believe what everything All about why this hustle Dey tai
Baba no forget me cus Anno stake
Man fit to go craze 100 days
Just to be paid
Anything you get see my brother appreciate
Nah your deal negotiate
Calm meditate
I keep praying make my blessing no delay
But Wetin I go tell siblings
Fine mummy understand but I'm thinking
I can't wait when I go start to be Wining
I keep believing
Since born I was I born in the street I was told there is no love
So many things wey them show us
But me Anno stop
Baba no forget me I need a way up
Shebi if e hard I Dey call God
Cause I no fit use jazz
And I still Dey push am
Since born I was I born in the street I was told there is no love
So many things wey them show us
But me Anno stop
Baba no forget me I need a way up
Shebi if e hard I Dey call God
Cause I no fit use jazz
And I still Dey push am
What the f*** why the hustle come Dey hard
And I Dey struggle everyday make I get this ride
Family must get the smiles
Nah why I buckle up make I chase the bag
Since born I was I born in the street I was told there is no love
So many things wey them show us
But me Anno stop
Baba no forget me I need a way up
Shebi if e hard I Dey call God
Cause I no fit use jazz
And I still Dey push am
Written by: Toluwani ologun, Uchechi Promise Ndubuis