album cover
Mistake
304
Music
Mistake was released on December 28, 2024 by Independent as a part of the album Femifemo - Single
album cover
Release DateDecember 28, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Omeyo
Omeyo
Performer
Femi Oboro
Femi Oboro
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Femi Oboro
Femi Oboro
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
OzDBeat
OzDBeat
Producer

Lyrics

Mistake oh ur life no be mistake
Omeyo lo nkorin yin oh
OZ OH
Gimme the beat ah na
BUNKA
Sometimes e go good
Sometimes e fit bad
Sometimes e go, be like sey, your head no dey work oh
In the means of the pain, there comes the rain ohhhhhhh
Just believe in God your hustle go pay
So me sing sey
Mistake oh
Your life be mistake
Mistake oh oh
My life no be mistake
Jejely Jejely life na jeje
Life na Jejely jeje
Listen up
Everything get time
Everything get price oh
If you want to be successful comot pride
Life na give and take, one day your day go break oh
Just believe in baba God e go pay
So me sing sey
Mistake oh
Your life be mistake
Mistake oh oh
My life no be mistake
Jejely Jejely life na jeje
Life na Jejely jeje
Mistake oh
Your life be mistake
Mistake oh oh
My life no be mistake
Jejely Jejely life na jeje
Life na Jejely jeje
Written by: Femi Oboro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...