Credits
PERFORMING ARTISTS
Trivo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Paschal Trivo Asogwa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Michael Favor
Producer
Lyrics
Yeah
Is Trivo Trenchbaby
Zaki
You know the vibez innit
I want the big bag that's why I stay up all night
As I dey waka waka make I no enter one chance
As I dey hustle I dey pray make I cash out
As I dey chase my dreams make I no gas out
I dey avoid
Avoid anything wey go fit to spoil my popori
Especially when me and my guys jus wan to jolli
Early momo we don comot go find money
Evening time officer allow make I popori
Chineke nyem the evidence
Kam solu my men ku ba
Otego men na achu aku
Chukwu ekwe na kam gbalu aka na
I pray to God Almighty
Make I no go empty
Make I get this money
Make I get am plenty
No be by force ee
If the barney no gree manchi make e enter kollobi
Agidi no follow there abobi no go gumbody
Dem no dey advice who dey inlove and who getti money
Two of them na blind men wey dey for the same dutty
Abobi hear am o
You fit to de roll make the money no go de hand
Abegi make you try de hustle everything don cost
It's monetizing
And price is rising o na na o
Abobi hear am o
You fit to de roll make the money no go de hand
Abegi make you try de hustle everything don cost
It's monetizing
And price is rising o na na o
Okwa Ima ABOVE the law
The guy buu my call
Ojum ke NE me ZAKI
Mgwaya na ezu my JOY
What's the matter
Wey your brother
I jump
I stagger
I rise
I japa
Before this men go fit catch me
I fit don jump without this ladder
Osim zaki ozo emekwana
Mana oso ka ga eme
I've seen worse and better days all this pain for AKU NA UBA
Ndia choro ikwechirim, Kwechirim
Eke cho e corner mu o
Ndia choro ikwechirim, Kwechirim
Eke cho e corner mu o
Eke Afor Orie Nkwo
My men na aku
Niru niru ka anyi na aga
Anyi ama nna azu
Olu anyi na atu gana adaba
We balling even mana December
I don see 99 and I chest am
Eyes on the bag now I no relent nah
I'm chasing the dough
Me and my guys we no dey for the slander
I'm rolling my kpo blows some trees and I go harder
I'm chasing my dreams
Nothing can stop me I'm minding my business
Stacking up bu my fitness
Now I'm getting lit, Kaluba nwe my interest
I'm chasing the dough
Me and my guys we no dey for the slander
I'm rolling my kpo blows some trees and I go harder
I'm chasing my dreams
Nothing can stop me I'm minding my business
Stacking up bu my fitness
Now I'm getting lit, Kaluba nwe my interest
Abobi hear am o
You fit to de roll make the money no go de hand
Abegi make you try de hustle everything don cost
It's monetizing
And price is rising o na na o
Abobi hear am o
You fit to de roll make the money no go de hand
Abegi make you try de hustle everything don cost
It's monetizing
And price is rising o na na o
Written by: Paschal Trivo Asogwa