Top Songs By Femi Kuti
Credits
PERFORMING ARTISTS
Femi Kuti
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Femi Kuti
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Femi Kuti
Producer
Lyrics
[Verse 1]
E commot for house
Him knack him tie
Him knack him coat
Last mugu
Inside this hot sun
See as him dey sweat
Him dey sweat like goat
Last mugu
[Verse 2]
The year 2000 don come
Africans still never see road
Last mugu
The African wey carry foreign things for head
Reject him own
Last mugu
The African wey dey look down on him culture and heritage
Last mugu
The African wey no wan free himself from colonial bondage
Last mugu
The African leaders wey dey steal our money and resources
Last mugu
Visionless leaders no fit put Africa on level of world forces
Last mugu
[Verse 3]
Last mugu na ode pata pata o o
Last mugu
If dem call you last mugu, my brother, him no good e o
Last mugu
Last mugu na ode pata pata o o
Last mugu
If dem call you last mugu, my sister, him no good e o
Last mugu
Written by: Femi Kuti