album cover
Values
2
Hip-Hop/Rap
Values was released on December 19, 2024 by Jiggy Forever Records as a part of the album Values - Single
album cover
Release DateDecember 19, 2024
LabelJiggy Forever Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM164

Credits

PERFORMING ARTISTS
Joey Orleans
Joey Orleans
Performer
Joshua Teiquaye Wilson
Joshua Teiquaye Wilson
Vocals
Joshua Bonah
Joshua Bonah
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Teiquaye Wilson
Joshua Teiquaye Wilson
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Beats Designer
Beats Designer
Producer

Lyrics

Yeah yeah Jiggy
It’s a banger we dey create
Me then my gees wey we link up wey I do this shit for them sef
You know how we do am
Yeah yeah uh
Woah woah yeah
Uh
Jiggy Jiggy yeah
(Yo Vibes wosop?)
Check the values you no dey see
I just dey in my zone no compare me to nobody please
If I touch down everywhere I live my life man i am free
Sɛ yɛ checke me records everything for that side be clean
Oh my brother you go freeze

Oh my bro you no believe?
I want touch a milli ghost you **** you **** dey pree?
I get jokes for all your heads I’ll make you **** laugh and scream
Hahaha I no dey cap
Wei deɛ ma yɛ sɛ men hu yɛ but me deɛ ma hu nti wo deɛ fa
Walking around aiming the **** 1-2-3 go pa!
Playing around shaking my legs
Enjoyment me deɛ mɛ sa
Soon time get the money fuck around I’ll pay your rent
It go make sense so relax just chork for your turn
Hard boy I know stands see my gee I be firm
Most of my **** turn their backs for my side I was hurt
Slaughter gang I baptize make it feel like it’s a purge
Rearrange all of my stunts in the order A to Z
I say hard boy I know stands see my gee I be firm
Most of my **** turn their backs for my side I was hurt
Slaughter gang I baptize make it feel like it’s a purge
Rearrange all of my stunts in the order A to Z
Check the values you no dey see
I just dey in my zone no compare me to nobody please
If I touch down everywhere I live my life man i am free
Sɛ yɛ checke me records everything for that side be clean
Oh my brother you go freeze
Check the values you no dey see
I just dey in my zone no compare me to nobody please
If I touch down everywhere I live my life man i am free
Sɛ yɛ checke me records everything for that side be clean
Oh my brother you go freeze
Oh my gee I dey plead
I still dey build my craft say make I plaster or I go screed
And if I go hit the stage I just go make everybody scream
Hahaha this beat dey slap
I dey pledge all of my life all I wanna do is trap
All the gyal dem show me love if it’s a kiss or it’s a hug
Fuck around with the beat then I shocki then I dab
It’s a turn up in the city yɛn na ya shuti all the clubs
Rocking suit with my Clarks
It’s official I dey do am you want bite off like a shark
I go still pepper your eyes with your bad mind then I relax
We want to party everyday and have the fun and this is facts
Party everyday this facts
uh huh
Check the values you no dey see
I just dey in my zone no compare me to nobody please
If I touch down everywhere I live my life man i am free
Sɛ yɛ checke me records everything for that side be clean
Oh my brother you go freeze
Written by: Joshua Teiquaye Wilson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...