Lyrics

(Harmonizing)
World Wave
Throw my burdens away,
free me make I jump, I don suffer much
Throw my problems away
Make dem fill my cup
I am on the way up
So tell them izz going (izz going)
Izz going (izz going)
I’m gone (I’m gone, I’m gone)
So tell them izz going (izz going)
Izz going (izz going)
I’m gone (I’m gone, I’m gone)
(Gone)
So tell them izz going (izz going)
Izz going (izz going)
I’m gone (I’m gone, I’m gone)
(No ooooh)
Oloun ma Je o
Oloun ma Je la ri akoba o
Better than us, bawo?
Na our flows dem dey steal barawo
Oloun ma Je o
Oloun ma Je la ri akoba o
Better than us, bawo ?
Na our flows dem dey steal barawo
It’s going further than your eyes can see
No, you know can’t stop me
When I fall, I’m falling up
Angel Gabriel sef know me
Normally normally
Blessings no far from me
It’s going and it’s gone
Throw my burdens away, free make I jump, I don suffer much
Throw my problems away, they can feel my joy
I’m all the way up
So tell them izz going (izz going)
Izz going (izz going)
I’m gone (I’m gone, I’m gone)
So tell them izz going (izz going)
Izz going (izz going)
I’m gone (I’m gone, I’m gone)
No ooooh
(Whistles)
As the sky is blue
Everyday me I go dey bloom
Never ever will I meet my doom
Till every dream I have go come true
Even if yawa dey, sapa dey, gbege dey
And my fire no gree blaze
And before I start to craze
I throw my burdens away, free me make I jump, I don suffer much
Throw my problems away, make them fill my cup
I’m all the way up
So tell them izz going (izz going)
Izz going (izz going)
I’m gone (I’m gone, I’m gone)
Written by: Chris Alvin Sunday, John Raoul Njeng-Njeng, Kēmuel Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out