album cover
Ajoke
75
Afro-Beat
Ajoke was released on January 29, 2025 by Talkere Inc. as a part of the album Ajoke - Single
album cover
Release DateJanuary 29, 2025
LabelTalkere Inc.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM84

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shine Bm
Shine Bm
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Moses Bright Nnamdi
Moses Bright Nnamdi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ghadmanbeats
Ghadmanbeats
Producer

Lyrics

All your friends dem sey
you too love me
you too dey gum body
But you say make
Dem leave em for you
Say na me be your honey
And for that reason you go
Stick with me
you no send no body
Say you go dey with me wada
I get or i no get money
i marry you (shebi)?
you light up my world
and girl you know I Badu you (honey)
Person no fit advice me before I reason you
oh no no
Can't you see am down for you
oh no no no
All my guys dem say
Dem no like you
you too dey do shakara
Dem no like you
Dem no like me
That one sef
na their matter
We go dey together
Forever
No matter the kwata
We go born as many kids
We want
We no get yawa oh
Ajoke
Ajoke
ajoke
ajoke
Nobody go fit love you more ( oh no no)
Nobody go fit love you more
chai chai
Ajoke
Ajoke
ajoke
ajoke
Nobody go fit love you more ( oh no no)
Nobody go fit love you more
chai chai
its your wedding day
You look pretty on the white gown
And you shine so bright
Just like diamonds in the sky
Girl you are my world
You are the light
 in you I see through
You are irreplaceable
Forever girl you'll be my boo
Ayii,
your love dey my mind
E dey sweet me die
E dey do as if
I drink, something wey dey high
your love dey my mind
E dey sweet me die
E dey do as if
I drink, something wey dey high
Ajoke
Ajoke
ajoke
ajoke
chai chai
Ajoke
Ajoke
ajoke
ajoke
Nobody go fit love you more ( oh no no)
Nobody go fit love you more
chai chai
Written by: Moses Bright Nnamdi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...