Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ezahboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Richard Yaw Ezah
Songwriter
Lyrics
Hey no dey park no dey park am
Herh make you dey shift your car for there
Make you no park am for there
Herh we want park Range Rover you come dey park civic
Shey you dey wine
comot the car comot the car for there
Banger
They call me young daddy for a reason
Plenty zeros see account is freezing
Person wey hold lambo sef don shut
Who Dey make noise with the civic
Man dem drop the hoes
Focus on life and achieve the goals
You want chill with the big boys connect the network try dey do tatata tatata try dey do tatata tatata try dey do tatata tatata try dey do tatata tatata try dey do tatata
You want check my balance
You no get manners
You want spend my money go on your knees make you grab the valance
Sor mpa no mu
sor mpa no mu
Sor mpa no
na me nwo wo mu
na me nwo wo mu
tatata tatata try dey do tatata tatata try dey do tatata tatata try dey do tatata
See Say We Geti Money
We Dey Pack Ahm
Start To Dey Spendi Money
You Go Feel Ahm
Zeros Fully Account
Edey Shake Ahm Take Ahm
See Me For Range Dey Mach Ahm
Money Na Ability
Marching Machine With Gentility
To Make Kudi Na Maturity
You no Want Dollars Na Stupidity
Helelelelelele Girls Dey
We No Get Time To Play
See we Dey Fly For Plane To Mississippi
Chilling For Holidays
Helelelelelele Girls Dey
We No Get Time To Play
See we Dey Fly For Plane To Mississippi
Chilling For Holidays
Try Dey do tatata tatata try dey do tatata tatata try dey do tatata tatata try dey do tatata tatata try dey do tatata
Sho sho sho
Send me momo
Oh no
We no want olosho
Sho sho sho
Send me momo
Oh no
We no want olosho
Written by: Richard Yaw Ezah