Top Songs By DJ Mic Smith
Credits
PERFORMING ARTISTS
DJ Mic Smith
Performer
Mr Drew
Performer
Yung D3mz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Andrew Nii Commey Otoo
Songwriter
Michael Owusu Smith
Songwriter
Nicholas Edem Coffie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Blessing Ogbonnaya
Producer
Lyrics
Oya baby, oya baby
Oya baby, follow me girl make we dey zoom zoom for my Beamer
The way you bend and whine your waist e rising my thermometer
Body twist like Oliver
Say she from America
Looking sexy in your Fashionnova
Sweet like Lupita
Ŋkɔwòde
Ŋkɔwòde, ma lo
Ŋkɔwòde o
Ŋkɔwòde, ma lo
Ŋkɔwòde mon bebe
Ŋkɔwòde, ma lo
Ŋkɔwòde o
Ŋkɔwòde, ma lo
Body no be firewood, girl, I dey for you
See as I'm in the mood, baby, come through
I keep running, running, running to you
I keep running, running, running to you
Oh lolo
Girl, come gimme some lolo
Me and you solo
Girl, come gimme some lolo lolo
Oya baby, follow me girl make we dey zoom zoom for my Beamer
The way you bend and whine your waist e rising my thermometer
Body twist like Oliver
Say she from America
Looking sexy in your Fashionnova
Sweet like Lupita
Ŋkɔwòde
Ŋkɔwòde, ma lo
Ŋkɔwòde o
Ŋkɔwòde, ma lo
Ŋkɔwòde mon bebe
Ŋkɔwòde, ma lo
Ŋkɔwòde o
Ŋkɔwòde, ma lo
Oh, my Omalicha
Philomena, your body too correct
Make I take you picture
Mona Lisa, sumɔɔ mi o
Baby, no frontin'
I been really wanting you
Baby, no do long ting
Tell me, make we rendezvous
Love into the morning
Let me show you something new
I'll be looking forward to all the shit we could do
Oya baby, follow me girl make we dey zoom zoom for my Beamer
The way you bend and whine your waist e rising my thermometer
Body twist like Oliver
Say she from America
Looking sexy in your Fashionnova
Sweet like Lupita
Ŋkɔwòde
Ŋkɔwòde, ma lo
Ŋkɔwòde o
Ŋkɔwòde, ma lo
Ŋkɔwòde mon bebe
Ŋkɔwòde, ma lo
Ŋkɔwòde o
Ŋkɔwòde, ma lo
Shakara
Shakara ra, ra, ra, ra
Shakara
Shakara ra, ra, ra, ra
Shakara
Shakara ra, ra, ra, ra
Shakara
Shakara ra, ra, ra, ra
Written by: Andrew Nii Commey Otoo, Michael Owusu Smith, Nicholas Edem Coffie