Lyrics

I for like know you odo yewu You dey make my body cool Na en make I dey sing for you Like ice prince on oleku Omotena show your style Fine gal like the monalisa Me ano wetin you lack Fine boy on a black on black Say many many things we can do Say every single day we feeling brand new We steady loving in the sun in the moon And anything wey you ask I go do Oooouuu Omaletsa come dance dance Dance make you do yanga ga Dance make you move like that that Dance make you show them fa fire Odo yewu Odo yewu Come give me my medicine Odo yewu oooo Odo yewu Come give me my medicine Make you dance skoloba For your love I fit dance skoloba Baby girl make we dance skoloba Will you dance skoloba Will you dance skoloba Baby girl wil you dance skoloba Baby girl come and dance skoloba Will you dance skoloba Yeba Won ti fo ju di mi Won ro boya moni blow Life ti mo live Mo live e pelu hope Iya ti mo je Mo je gan pelu scope Scope Mo ti lowo mo de ti dope Mo ti lowo sin mo ti hit e Back to back White ti mo wo Ki olorun maje ki di black Round lon pe Ki olorun maje ko de Slack Ni sin mo ti hit won pelu ride Baby dakun jor Bami jojo Baby dakun Ba mi fo fo Baby dakun Jor Bami jo jo Bami joooo Baby dakun jor Bami joooo Baby jor Bami jooooo Baby dakun ja jo fooo Ja jo foooo I for like know you odoyewu You dey makey my body cool Na en make I dey sing for you Like ice prince on oleku Omotena show your style Fine gal like the monalisa Me ano wetin you lack Fine boy on a black on black Say many many things we can do Say every single day we feeling brand new We steady loving in the sun in the moon And Anything wey you ask I go do Oooouuu Omaletsa come dance dance Dance make you do yanga ga Dance make you move like that that Dance make you show them fa fire Odo yewu Odo yewu Come give me my medicine Odo yewu oooo Odo yewu Come give me my medicine
Writer(s): Campbell Gawu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out