Top Songs By K4mo
Credits
PERFORMING ARTISTS
K4mo
Performer
Dami Bones
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Omogbolawon Lawal
Songwriter
Trini Kamara
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Dami Bones
Producer
Lyrics
Set off the vibes je ko marinate
Omo to Shan mo mo fe allocate
Call up the G's make them concregate
Party Upton je ka jubilate
Ahhhh
No dey can't relate
Na we dey run things omo Debate
No dey complicate
Roll with winners you could change your fate
Hook
Omo jami si
let me see that thong thong thong thong
For eternity baby girl you know you turn me on
Do me damages, I been waiting all night long
Omo ba mi shi , let me see that thong thong thong thong yhyh
Verse 2
Wetin dey back passi King Kong
Can you be my queen for my kingdom
Na bottom of my heart wey I dey sing from
Moving left & right just like a ping pong
Girl don't be shy you know it okay
Shey you go dey twerk for me anyway
Omo jami si
let me see that thong thong thong thong
For eternity baby girl you know you turn me on
Do me damages, I been waiting all night long
Omo ba mi shi , let me see that thong thong thong thong yhyh
Written by: Omogbolawon Lawal, Trini Kamara